✨𝓢𝓘𝓒𝓐✨ (@akpodebabari)
- Followers
- 1.2K followers
- Following
- 588 following
- Likes
- 14.9K
- Videos
- 167
- Avg length
- 0:29
A proud Ogoni girl,building herself to be stronger and better🥰 I'm sooo obsessed with myself 🥰🥰❤️ I LOVE ME❤️🥰
Latest videos by ✨SICA✨
-
Pinned
Photo post
-
Photo post
-
Photo post
-
– video
536 likes 92 comments 1 share 10 saves
Title accepted with pride because I be Ogoni girl no cap 🥰🤍Where una kala chief dey again hope say him no go dey use bucket shit on top water sha🤣🤣
-
– video
76 likes 10 comments 0 shares 3 saves
-
– video
82 likes 15 comments 0 shares 1 save
Replying to @May 5th🍭❤️ No put me for too much talk ooooh.Abeg use that your shape fix your life,nonsense 😖💯kalabari my ass😖🤣#Ogoni #kalabari #goviral #fyppppppppppppppppppppppp
-
– video
712 likes 66 comments 9 shares 24 saves
I don too dey do like say I no dey see this people 😌💔make I answer this one.Kalabari people let’s get the shading started 💯@King Ceasar @SHIRLEY_LEESI🌸 @Fine Ogoni girl 💫🥀🍫🍷🎀 @Mhiz mark Richmond 🤡 @everythingogoni #goviral #Ogoni#kalabari#fyp
-
– video
125 likes 14 comments 0 shares 4 saves
Replying to @Big Gold no go price market way no be your own oooh biko I get talk plenty for mouth so please be guided
-
– video
So you mean say na only how you go sleep with people husband you sabi🤣🤣🙄Na that one way carry money say him dey pay school fees I pity pass.📌 I correct person you come back do video wan shade me you no take correction you still go repeat that same mistake na there I know say you no sabi anything…
-
– video
87 likes 11 comments 0 shares 3 saves
I be Ogoni girl and I like wahala#CapCut #goviral #foryoupage
-
– photo post
Photo post
-
– video
275 likes 16 comments 4 shares 11 saves
I too love this Ogoni way I from ooooh,so na so I for dey argue for company way I never go before??Thank God say I from Ogoni I’m super proud of us@🥷🥀Sunny Bornwin🥀🥷 @King Ceasar @Fine Ogoni girl 💫🥀🍫🍷🎀 @Ms.Fay🥀🖤 @SHIRLEY_LEESI🌸 @Mhiz mark Richmond 🤡
-
– video
228 likes 47 comments 2 shares 5 saves
SHADE SEEN BUH NA PERSON WAY PAPA DON BUY WOOD I WAN REPLY🥺😌Na tomorrow by 10am I go reply her well but for today use this one chop garri 😌💔 Make una help me tag that girl(mercy)tell her say God no be her papa neither her bitter daddy 🤣🤣🙏I no come play
-
– video
235 likes 22 comments 7 shares 19 saves
@SHIRLEY_LEESI🌸 Na you don make me love this sound oooh,and you go teach me waist dance to complete watin you start 🌙😌💕@everythingogoni@King Ceasar @BIG QUEEN 👑 @Dee🍃❤️ @Ms.Fay🥀🖤 #goviral#Ogoni
-
– video
73 likes 1 comment 1 share 2 saves
Because what the Fu*k is going on here in Nigeria 😌🥹Why I go use my money sub finish MtN network go worry🤣sub Glo dat one worst.Abeg make una recommend another network for me oooh🙈🥺🥹🥲😢
-
– video
213 likes 16 comments 0 shares 9 saves
You way think say you talk down on me,just be ready to congratulate me oooh because e go soon sub.🧚🏾♀️🥰😌
-
– video
44 likes 5 comments 0 shares 2 saves
-
– video
250 likes 39 comments 0 shares 9 saves
Welcoming y’all to the month of October.Happy first Sunday🥰🙈I sha come in peace,buh if you no like peace ☮️ I dey for you 👍✅#goviral #500kviews
-
– video
214 likes 14 comments 1 share 8 saves
E get one table way body dey do me to shake ooh@BIG QUEEN 👑 thank you #500kviews #goviral
-
– video
167 likes 54 comments 4 shares 7 saves
I no sha blame you na person way dey waste money say him dey pay school fees I blame 🙈because tell me why at your age you don’t know anything😌😌.And you want to shade me,with empty brain🤣🤣🤣I pity you 🤣🤣Your shame wear me agbada🤣🤣🤣How you even take enter Kenpoly sef🙄🙄Abi na watin I dey think 💭…
-
– video
108 likes 14 comments 0 shares 3 saves
Replying to @Fine Ogoni girl 💫🥀🍫🍷🎀 Mama I don talk am before say I be wicked Ogoni girl them no gree oooh🤣🤣🤣but na person way call me I dey answer sha#500kviews #goviral
-
– video
322 likes 99 comments 15 shares 17 saves
Just a quick reminder that there are still God fearing mothers out there #Sweetmother@QuinB😘 @LadyB Of PH💰 @Leera De Stubborn Girl😎 @Vicky🥹❤️ @COMFORT EMPIRE @Dee🍃❤️ @Ms.Fay🥀🖤 @Vickibee🌸❤️🩹✨️ And our mothers are God fearing as well 💯👍
-
– video
51 likes 13 comments 6 shares 2 saves
You think say I no go find you abi🤣🤣🤣🤣I laugh because you’ve chosen the wrong person to mess with,make una family people gather,nothing still concern me.Na watin go make una family do meeting for my head I go still do.And please take note I don’t joke with the people I call FAMILY,I know you can’t…
-
– video
89 likes 25 comments 7 shares 4 saves
Person way say she dey interested in what I can do don rush go block me 🤣🤣🤣🤣🥹I think you say we are not mate na,why you run😌😢your so called sister will be very proud of you oh baby 🤣🤣When your papa bin dey suffer go catch bush meat to use train you,you say na married men you wan follow🤣🤣I bin…
-
– video
115 likes 35 comments 16 shares 6 saves
Bunu girls them use married men swear for una.I say I no wan talk buh this girl think say na only she get cr*ze.FOR ANOTHER WOMAN HUSBAND??Oya as you don drag me come outside so use this one hold body first @Specialbella333 .SL*T@QuinB😘 @Leera De Stubborn Girl😎 @Dee🍃❤️ @Beauty Bella 💞🥰 @COMFORT…
-
– video
76 likes 6 comments 0 shares 3 saves
Happy Sunday y’all#Ogoni #highlifebobby
-
– video
53 likes 11 comments 5 shares 1 save
Finally it’s enjoyment o’clock @Tapout bar Woji this was really nice @LadyB Of PH💰 @QuinB😘 @BG snuggles @praisejewel1 @Dee🍃❤️ @COMFORT EMPIRE @tapoutgeneral @✨𝓢𝓘𝓒𝓐 𝓞𝓕 𝓣𝓐𝓘✨
-
– video
50 likes 15 comments 4 shares 1 save
Omo make una no too stress me ooo I’m just a girl @LadyB Of PH💰 @QuinB😘 @BG snuggles @Dee🍃❤️ @COMFORT EMPIRE @✨𝓢𝓘𝓒𝓐 𝓞𝓕 𝓣𝓐𝓘✨
Showing 28 of 167 videos
Load more videosExplore & export videos
Uses the videos loaded on this page. Load more to include older ones.
Videos by month
✨SICA✨ TikTok stats
✨SICA✨ (@akpodebabari) has 1,231 TikTok followers as of . That is about 1.2K followers.
- Followers
- 1,231
- Likes
- 14,865
- Videos
- 167
- Likes per video
- 89
- Average video length
- 0:29
- Median per post
- 1.1K views · 115 likes · 15 comments · 1 share · 4 saves
- Average engagement per view - follower
- 13.3% - 0.17
- Average views per follower
- 1.34
- Most viewed recent posts
- “I don too dey do like say I no dey see this people 😌💔make…” · 5.5K views · 712 likes · 66 comments ·
- “Just a quick reminder that there are still God fearing…” · 5.2K views · 322 likes · 99 comments ·
- “So you mean say na only how you go sleep with people…” · 4.2K views ·
- Pinned posts
- 1, with 901 views
- Last post
- (8 days before this check)
- Posting rate
- about 2.9 posts a week
- Post types
- 24 videos, 4 photo posts
- Hashtags used most
- #Ogoni (6), #500kviews (3), #kalabari (2)
✨SICA✨ follower history
Followers on the left axis, likes on the right. Recording started on ; each day this profile is refreshed adds a point. How the follower history is recorded
About ✨SICA✨
Account created