@wazobiafmng
- Followers
- 178K followers
- Following
- 111 following
- Likes
- 1.3M
- Videos
- 941
- Avg length
- 1:04
Your number one pidgin radio 📻 station
Latest videos by @wazobiafmng
-
– video
62 likes 1 comment 0 shares 5 saves
Extra salary don enter the matter! Delta State workers fit get 13th month pay Delta State Governor don sign 13th month salary into law for state workers. As cost of living dey worry many Nigerians, wetin you think about this kind benefit for workers? You want make other state governments follow…
-
– video
19 likes 1 comment 1 share 0 saves
Imagine say your husband marry another woman, come ask you to introduce her. Wetin you go do? Pastor wey marry two wives ask him first wife to introduce the second wife. Some people fit see am as respect, while others fit feel say na serious matter! Wetin be your own take? If na you be the first…
-
– video
66 likes 1 comment 1 share 8 saves
Some people fit look one kind, but their heart fit clean pass wetin you think. No be by dressing or appearance wey you go take judge person. Make we learn to treat people with respect and leave the final judgment for God. Wetin you think? You don ever judge person by their looks, only to discover…
-
– video
44 likes 6 comments 0 shares 1 save
As politicians dey campaign and ask for votes, wetin be that one thing wey you want make government do to make life better for you? Na food price, light, security, better salary, jobs or something else? Oya, talk your mind! Make government hear wetin Nigerians really want. #chookmouth for comment…
-
– video
2K likes 123 comments 121 shares 185 saves
Federal Government dey consider to make law wey go protect Nigeria economic reforms, so say future governments no go fit change am. Na part of government effort to make sure say economic policies dey consistent and stop any return to old practices wey fit damage the economy. Minister of Finance…
-
– video
44 likes 1 comment 0 shares 2 saves
Sharing a few favourite moments from my recent LIVE. The conversation and surprises are always live — don't miss out next time I'm LIVE! #tiktoklive #livehighlights
-
– video
31 likes 0 comments 0 shares 2 saves
Sharing a few favourite moments from my recent LIVE. The conversation and surprises are always live — don't miss out next time I'm LIVE! #tiktoklive #livehighlights
-
– video
47 likes 1 comment 0 shares 4 saves
These moments made my LIVE so special! Loved sharing them with you. Stay tuned and join me LIVE next time for more excitement. #tiktoklive #livehighlights
-
– video
31 likes 0 comments 0 shares 0 saves
Sharing a quick flashback from my recent LIVE! Want to catch everything as it happens? Don't miss my future LIVE sessions. #tiktoklive #livehighlights
-
– video
119 likes 1 comment 2 shares 8 saves
When last you kiss your husband? No be only bedroom matter o, small kiss fit help husband and wife feel closer and show affection. But be like say some couples don forget this small-small way to show love! Wetin you think? Why some couples dey lose this kind closeness as dem dey stay together for…
-
– video
52 likes 0 comments 0 shares 2 saves
Federal Government talk say Nigeria fit free from Ebola by December 7. You think say we go fit clear this virus before that date? Make we hear wetin you think. Oya, #chookmouth! Catch Townhall live, Monday–Friday, 8AM–9AM. Watch the full video on our Facebook & YouTube channel! #reelsviralシ…
-
– video
52 likes 1 comment 0 shares 1 save
🤯 Shey you believe say @mreazi dey work 18 hours on the average? #chookmouth WATCH FULL VIDEO ON TOP YOUTUBE - WAZOBIA FM NA THE CHANNEL
-
– video
35 likes 9 comments 0 shares 3 saves
Nigeria First Lady, Remi Tinubu, talk say she hope say by 2031, when she go comot Presidential Villa, she go leave Nigeria wey she fit enjoy as woman wey dey her 70s. She talk this one on Friday when she dey open the Abuja headquarters of PBAT Door-to-Door Movement, one grassroots group wey dey…
-
– video
54 likes 1 comment 0 shares 5 saves
Utomi talk say Nigerian soldiers dey collect peanuts as salary, but APC youth leader dey show off SUVs wey worth billions of naira. Na di same government wey tell Nigerians say money no dey treasury again. Wetin una think about this matter?#chockmouth Catch Townhall live, Monday–Friday, 7AM–9AM…
-
– video
45 likes 0 comments 3 shares 1 save
Na only salary week fit make person smile for dis kind heat. Otherwise wetin funny for dis weather🤣🤣 #funny #salary #foryou Cc: @Papito WazobiaFM @fola🦋❤️
-
– video
36 likes 0 comments 0 shares 3 saves
@mreazii drop new quote, “Post no Postpone” on top Oga Madam show for upcoming artistes. How u see am? #chookmouth WATCH FULL VIDEO ON TOP YOUTUBE - WAZOBIA FM NA THE CHANNEL
-
– video
127 likes 1 comment 4 shares 7 saves
Ebola: “We dey find vaccine wey go prevent Ebola, stop all dis wahala and infections.” President Bola Tinubu don call for preventive measures against Ebola, as e tell medical experts across West Africa to find practical solutions to the issue of skilled health workers wey dey japa go other…
-
– video
55 likes 0 comments 0 shares 1 save
Why people for Bible dey live for many years, and why e be like say we no dey see prophets like the ones wey dey Bible for our time again? Na question wey need deep discussion. #chookmouth Catch #EveningOyoyo live, Monday–Friday, 6PM Watch the full video on our Facebook & YouTube channel…
-
– video
17 likes 1 comment 0 shares 1 save
Itoro The Dreamer don dream one kind dream about Oga Chiboi wey fit cause beating. Wetin she see for that dream sef? #chookmouth Catch #calabargheyz live, Monday–Friday, 5PM. Watch the full video on our Facebook & YouTube channel! #explore #comedy #drama #wazobiafmlagos #fyppppppppppppppppppppppp
-
– video
49 likes 0 comments 2 shares 1 save
@Mr Eazi don confirm say e dey find money to pay him rent tru tru 🤣🤣🤣 @Papito WazobiaFM You believe wetin he yarn #chookmouth WATCH FULL VIDEO ON TOP YOUTUBE - WAZOBIA FM NA THE CHANEL #explore #mreazi #fyp
-
– video
613 likes 3 comments 11 shares 14 saves
Ontop Oga Madam Show, @Mr Eazi @Papito WazobiaFM why him dey drop songs wey girls dem like 🎙️cc @CheChe smith How you see am #chookmouth Watch full video on top YouTube - WAZOBIA FM na the channel. #explore #viral #mreazi #comfort
-
– video
73 likes 1 comment 1 share 4 saves
Itoro The Dreamer get one dream about Oga chiboi wey be like say na movie! Wetin she see for that dream? #chokmouth The full gist go shock you. Catch Calabar Gheyz Monday- Friday 5PM. Full Video Dey Our Youtube Channel. #comedy #funnyreels #calabar #fyp #fypp
-
– video
131 likes 2 comments 0 shares 5 saves
@mreazii don enter our studio for Oga Madam Show with @! Dem gist about plenty things, and you no wan miss the conversation! Full interview video dey drop soon! Stay tuned and no dulling! #chookmouth #fyppppppppppppppppppppppp #fyp #trending #explore #mreazi
-
– video
2.7K likes 48 comments 158 shares 92 saves
Wahala don burst for Lekki Toll Gate, Lagos, as police fire tear gas at opposition politicians, activists and journalists wey gather to mark the sixth anniversary of #EndSARS. Wetin you think about wetin happen? Oya, #chookmouth #EndSARSMemorial #NewsUpdate #wazobiafmlagos…
-
– video
71 likes 2 comments 0 shares 6 saves
I no get any single regret for subsidy wey I remove. — Presido don stand gidigba for him decision on fuel subsidy. You agree with am, or you think things for don better if subsidy still dey? Oya, #chookmouth Catch Townhall live, Monday–Friday, 7AM–9AM. Watch the full video on our Facebook &…
-
– video
54 likes 0 comments 1 share 2 saves
Chef Uwa dey ask women: “Men dey, men dey… but as a woman, wetin you dey bring to the table?” 👀🔥 Listen to #YouSay with #Uwaidahosa and #Feta every Sunday by 8PM as dem dey chook mouth for the biggest tori wey happen for the week! 🗣️ No dulling! Make you follow the gist! 📻🔥
-
– video
50 likes 1 comment 0 shares 3 saves
Edo Youths dey protest, Say Tinubu must go after Okpebholo promise 2.5 Million votes for am. How u see di mata? #chookmouth
-
– video
62 likes 3 comments 1 share 6 saves
Benue State Government don spend pass N160 million to treat people wey snake bite for IDP camps within six months. Na Executive Secretary of Benue State Emergency Management Agency, James Iorpuu, talk this one. Iorpuu disclose this matter to journalists on Friday, as e dey react to complaints wey…
-
– video
108 likes 5 comments 4 shares 5 saves
-
– video
145 likes 4 comments 2 shares 12 saves
Shey na our health sector fail Tolwanisings? Na the question wey dey everybody mouth be this #chookmouth. #explore #wazobiafm #viral #fypppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp
Showing 30 of 941 videos
Load more videosExplore & export videos
Uses the videos loaded on this page. Load more to include older ones.
Videos by month
@wazobiafmng TikTok stats
@wazobiafmng has 177,572 TikTok followers as of . That is about 178K followers.
- Followers
- 177,572
- Likes
- 1,291,210
- Videos
- 941
- Likes per video
- 1.4K
- Average video length
- 1:04
- Median per post
- 940 views · 54 likes · 1 comment · 0 shares · 4 saves
- Average engagement per view - follower
- 6.1% - under 0.01
- Average views per follower
- 0.02
- Most viewed recent posts
- “Federal Government dey consider to make law wey go protect…” · 47.4K views · 2K likes · 123 comments ·
- “Wahala don burst for Lekki Toll Gate, Lagos, as police…” · 38.6K views · 2.7K likes · 48 comments ·
- “Ontop Oga Madam Show, why him dey drop songs wey girls dem…” · 11.9K views · 613 likes · 3 comments ·
- Last post
- (1 day before this check)
- Posting rate
- about 13.8 posts a week
- TikTok content labels
- Celebrity Clips & Variety Show (7 of 13 posts), Entertainment Culture (7 of 13 posts)
- Hashtags used most
- #chookmouth (21), #wazobiafmlagos (5), #tiktoklive (4), #livehighlights (4), #mreazi (3)
@wazobiafmng follower history
Followers on the left axis, likes on the right. Recording started on ; each day this profile is refreshed adds a point. How the follower history is recorded
About @wazobiafmng
Account created